UTFO - Master - Baby Songtext
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
mo ni won bi mi o ta le mi obi
ojojumo la'n jaiye
ta le mi o bi (eeeeeh)
ati Canada dey Malay
ta le mi o bi (eeeeeh)
baby Mi tele mi lo le o
Odor lo to was but I wor ni best
Iwo lo duro nigba to ko set
Nobody else has d ring to me olohun mi le fi bet
Keresimesi ko sowo ra gown
tin ba tun pe e baby o ma daun
enter the Porsche baby its your Porsche ojojumo ni ma ma gbe é lot town
baby mi bounce
until omo tor touch the ground
baby mi dance like say it's your birthday
baby mi tell them say I day around
baby mi bounce
until omo tor touch the ground
baby mi dance like say it's your birthday
baby mi tell them say I day around
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
mo ni won bi mi o ta le mi obi
ojojumo la'n jaiye
ta le mi o bi (eeeeeh)
ati Canada dey Malay
ta le mi o bi (eeeeeh)
baby Mi tele mi lo le o
rora ma bere rora ma po
ma ba won du mic iwó lo ni show
they are bad people ma da won loun to ba só npe mo ma gbe Olosho
from Lasgidi titi de dubai lati atlanta titi de Hawaii
mo ma ba é je gan kato padá si le ómó lafiaji le mi chai
baby mi bounce
until omo tor touch the ground
baby mi dance like say it's your birthday
baby mi tell them say I day around
baby mi bounce
until omo tor touch the ground
baby mi dance like say it's your birthday
baby mi tell them say I day around
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
mo ni won bi mi o ta le mi obi
ojojumo la'n jaiye
ta le mi o bi (eeeeeh)
ati Canada dey Malay
ta le mi o bi (eeeeeh)
baby Mi tele mi lo le o
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
baby you fine you too set o
you day der for me wen I no get o
I give you my heart I give you my love I give you my thing and my Wallet o
mo ni won bi mi o ta le mi obi
ojojumo la'n jaiye
ta le mi o bi (eeeeeh)
ati Canada dey Malay
ta le mi o bi (eeeeeh)
baby Mi tele mi lo le o
Falsches Video?
Dieses Video ist aktuell für den Songtext hinterlegt:
https://www.youtube.com/watch?v=Rx7mvxPtZjM
Falsch? Dann Trage hier den Link für das richtige Video von YouTube ein.
Was denkst du über "Master - Baby"?